Sort: Β 

Hope doesn't agree, if we don marry now, na two of us go dey gather hustle am. She don sabi the parole πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒ

Hahaha πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£
Really? I am lost here πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Where you loss so I go fit help you locate the road?πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Hahaha πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£
I am in a double road like this
At Y junction near Ajao estate in mainland πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„.... please find me because I am lost here
Lol

Una dey scatter merit comment section. As I dey like this I'm lost too. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚