You are viewing a single comment's thread from:RE: Samās Hangout #77 - āONCE SAID CHALLENGEāView the full contextView the direct parentmayor-001 (70)in Hive Naija ⢠3 months ago Oya make we shoe for here.... @mathewdaddywah @kc6729 @oluwadrey @quduus1 @bipolar95 Abi Una dey chill for house??šš
Lol, i no dey owanmbe oo
why nah??š
Shoe as how bai
Sha brink me rice, abeg. Correct Jollof and fried rice Ni oooš
Hot š„š„š„ One....
As you no kuku tag me . Omo the kind waka I waka today ehn . I say let me start my weighloss journey na so follow friend waka na 2hrs wake the thing come turn to .
Like this now I don tire sef
LoLs š š
No be small journey ooo
I For say nah journey of no return, but thank God say you return...š
š thank God sat I don return like this š Omo God dey
LoLs š¤£š¤£š¤£
Na you wan waka na
Ehn .I know
Okay
I dey kampe i don cho