wow una still dey do Sunday rice and stew ???.. awwwnnn make me remember Christmas day π π€£ π πΉ watin dem dey talk for church no concern us oo my mind dey house lol ...
You are viewing a single comment's thread from:
wow una still dey do Sunday rice and stew ???.. awwwnnn make me remember Christmas day π π€£ π πΉ watin dem dey talk for church no concern us oo my mind dey house lol ...
See this man o π€£ why you con go before abi your gf dey house na why your mind distract
ahhhh.... π
not at all π
π I no believe o
π π€£ π innocent me, woman cannot comman separate me from the love of God na ...π
Hmmm if you talk ammmmm
π π