You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”View the full contextView the direct parentgoldenproject (68)in Hive Naija • 4 months ago Yes ooo, especially inside the toilet..a clean toilet like mine
My God 🤭
Lol
I don't know why it usually flows like that... there must be something behind it
Just grab it as it flows
I dey always grab am ooo
No time
funny people o
How we go take know? 🙄
Come and check, you are free
snap am come lol, no just go wash am ooooo
Okay
hehe, i dey wait for you bossman
No wait o
Heheh, prove your claim now lol
confirm for me abeg ooooo
heheh, your local WC lol
Cleaner than your room😂
lol, you wish ooo, see my room, see heaven lol
Yimmu
Heheh, see confirm yoruba man
Before nko
Fulani ló pemi ttèle abi
lol, oporrrrrrrrrrrrrr bad guy