You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #83 -”TAKE A TOUR”View the full contextView the direct parentdaverick (68)in Hive Naija • 2 months ago Dem @hopestylist @afrikens @quduus1 fit give you the gist fess...
Me ke? I was just looking away as I dey see the whole conversation so I'm the wrong person to tag for the gist 😄
Though @wealthgrammy looks like VDM truly sha
Naso una wan dey hide update 😂😂
@quduus1 na my person, I trust say him no go fall my hand... Oya guy come give me gist
Na the right person be that 18/7 night owl
😂😂😂
Nothing’s really a gist
Was just a funny debate over vdm and blord. Got hotter when vdm entered the server so we also had to deploy Blord 🤣🤣🤣🤣🤣
@afrikens
😂 no wonder the conversation seems like a heated one
VDM and Blord on Hive server
I tell you, I just had to be at the back seat reading o 🤣
😭😭😭😭😹😹😹😹😹😹 vdm almost killed blord but we thank God
Oh wow
Yes ooo
🤣
The guy sef no gree come weekend hangout 🤣
😹😹😹😹😹 which guy
Oh you mean mr fox?
Yes o, Na him
😹😹 that guy na low-key hive watcher
Chaii...you just dey do throway face 😅
Omoo, conversation go long oo
😭😭😭😭🤣🤣😂💔 kill me Kenny
Vdm that I don’t like now I look like him?
😂 it doesn't have to be common emotions running before you can look like someone you know now 🤪
Who is him? I don’t know vdm
You don't know whom you don't like. Otida
🤣🤣🤣