Na house we dey oo. I no sabi when last I see owmabe sef š„±. Abeg share location if you sabi any. No hide update.
You are viewing a single comment's thread from:
Na house we dey oo. I no sabi when last I see owmabe sef š„±. Abeg share location if you sabi any. No hide update.
We gather dey my brother š
Abi na. Make dem give us update oo š
Make I rush bring chair ššš
Do sharp sharp š
okay sir... š
Me and @quduus1 dey wait for you outside š