You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”View the full contextView the direct parentdaeze-winnie (64)in Hive Naija • 4 months ago @mathewdaddywah No be testimony time be dis na. Why you dey do like this? Eh brotherly 😂
How na
Nothing my boss. Ya doing well☺️
You this woman
How far? 😂
Alfa dey for mosque
You dey whine me? 😂😂😂😂
Why would i whine you keh
hehehe, let him do the works of God
This work wey him wan do na for the wrong time o 😩😂