Again and again, NO OWANBE for me today
I'll just be home chilling, write my post, eat, and a song composition which might make me go offline a bit.
But I'm sure @fashtioluwa the owanbe man would have owanbe to go and enjoy his pounded yam again 😂

So you even compose songs, this woman and it's me that you are telling to prepare for talents hunt.
🏃🏃🏃🏃🏃🏃🏃🏃
LoLs 🤣🤣 just leave owanbe for Big Fash ooo. All these ones you people are staying at home? Wetin dey happen nah...
When people like you refuse to marry or born pikin
LoLs 😹
Marriage is not for us now ooo..
😂 Go and marry by force
**LoLs 🤣🤣🤣 nah lie **
Abeg tell am o .
I am o... You sef inclusive 😄🤪
Ehn I don hear o
Lol. Una dey enjoy sha… God when 😂
Enjoyment with no money is called Sapament 😂