LMAO....
Se dat tin way i still dey struggle to sabi wella...lolzzz
But no qualms boss...
God has given everyone dat one thing that he/she can build and survive on...
Let be thankful to God bro...
U are always welcome.

hmmm true words my brother.
thank God for this awesome gifts
Exactly my brother...
But i no still gree with u ohh...
U go gas take me tru vocals oh..
i was just about saying to you that id like to learn guitar from you @dprincy
Lolzz.... Me way don hang strings..
ha!! you wey still cover with guitar which day? anh anh
Lolzzz...boss..
Dat one ehn.. Make God sha dey help us...
Amen, brother