You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPENMIC WEEK 101 || FREEDOM OF EXPRESSION. Gillian Adams all will be well

in Hive Open Mic • 3 years ago

I dey serious oo. Try play am for your church one day na to show dem say uu sef be badass pianist🤣🤣

Atleast all those your side chick go like am wella.

Why small boy like me go whine my oga. I fitn't try😂

Sort:  

Iffa hear. I no get side chick am a good boy to the core

hmmmm...dem go hear oo

so u wan dey deny your side chicks for here. No be so comrade😂

Point one out and I will follow her go

See this comrade sha. You still want make i point one for you again. Repent bro😂

Hell is real bro