You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #42 - "Android phones or IPhones"View the full contextView the direct parenttreasuree (70)in Speak Peace • 2 years ago (edited)🤣🤣🤣real gold o Well i understand why you will go for the Samsung. Everybody get choice sha
Of course 👍
Normally
Yes oo, we make our choices oo but as I dey see am so, e be like say I go like use iPhone oo, so that I go learn how to use am 😁.
Hehehehehehe, an the money no ni
Abi oo, that's true sha
If the money dey why not
Normally oo my dear
I don dey learn about the iphone matter sef...me too dey change my mind but I go start by receiving it as a gift, to buy am ,? I have not climbed that level as at today 😂
As in ehn, thank God for the hangout, I don learn some things. The iPhone too expensive, na only if na gift I go use am oo 😂.
Your husband go gift you be that
Be expectant 😂👍🤞
Hahaha, nor be lie 😂