You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #42 - "Android phones or IPhones"View the full contextView the direct parenttreasuree (70)in Speak Peace • 2 years ago hmm your on your own , your mouth don wide like basin
Na the basin I take test the water na..
Investment na him matter, if you no see the gem in them, na bucket be that..
Hmmm okay na
Investment pay pass
Exactly.. I know dey do phone fashion oo
Biko kwa
Abi o
Lolz, you are just so funny but right, hehe.
It's like asking why people drive expensive cars. .. aside taste and show. .there are things they find attractive and with ease.
You're right 😊👍
Not always Sha😉
Hahaha, maybe 😂
Na.. we learn everyday..
Lolz, na our star you dey tell say he mouth wide like basin so? You will be arrested 👀.
😀😀😀 abeg o.na slip of tongue.
I sorry for una too.
Make he buy two phones wet he no go fit sleep well for night
Hahaha, lolz. @quduus1 can handle it oo, he go soon be whale for Hive, do you know what that means? 😊
hmmmm no wahala
Yes naw, abi you nor believe? 🙃
🙄🙄🙄🤨🤨🤨🤨🚶🚶🚶
Him. Money don come
Abi oo
,😄
hehehe no comment
Na ur way
Hehehehe 🤣🤣🤣 see you