You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parenttemmylade (58)in Speak Peace β’ 2 years ago It's plenty. Be like say, na only me wan dey left out now o π€
πππ
You better follow the moving train girl
No one is left out oo, that list is very limited, thank you for telling her to join the moving train, I pray say make she nor Sha fall injure π’
Amen o, make person no go dey injure.
I don join laidis cus me sef wan be a whale someday
Yes oo, lol
I'm happy you made it in successfully, where our to be whale sef? @abdul-qudus where are you oo?
Thanks dear π
The guy just scarce this weekend
You're welcome dear. I'm sure he is occupied somewhere or maybe he is just lazy like me, hehe
I guess so too.
That stress ehn, e be things
If she fall, I go help her clean body π₯²
Awwn, better person, you go clean you go taya π
I am o, more reason for my activeness.
Me sef wan become a whale someday na π
Nice thinking... Sha vote me well when you become one π
Noted ππ
No one is left out oo, as long as you read this comment you are involved so better go and take pictures with @abdul-qudus now oo ππ
Lol
Yes naw, hehe
Abi o, celebrity shot π
Yes oo, you got that right, hehehe