Sort:  

🤣🤣🤣🤣
I see, ona doh!

🙇🙇🙇

Thanku 🙂

Try dey know people user name off hand, hehe

Sure, because ecency cannot come and disgrace me.

Make person no go write dem elders name wrongly 😂

Hahaha, this girl abeg leave me oo, lol. But na the truth be that Sha, we gat dey learn the usernames dem well for reference purposes.

I no hold you na 😂 😂

Sure, you are right. If anybody spell my name wrongly laidis, na fight o 😂 😂 😂 💪

Hahaha, how many fight you go fit fight? Well, you nor go know Sha because you nor go get notified, lol, except somebody else go do the tagging 🤣

Abi o 😂

But sha na only mouth I get sef 😂

Hmm, are you sure? You look like who have power oo 😜