Sort: Β 

Hahaha, this girl abeg leave me oo, lol. But na the truth be that Sha, we gat dey learn the usernames dem well for reference purposes.

I no hold you na πŸ˜‚ πŸ˜‚

Sure, you are right. If anybody spell my name wrongly laidis, na fight o πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ’ͺ

Hahaha, how many fight you go fit fight? Well, you nor go know Sha because you nor go get notified, lol, except somebody else go do the tagging 🀣

Abi o πŸ˜‚

But sha na only mouth I get sef πŸ˜‚

Hmm, are you sure? You look like who have power oo 😜

They will just use beating to finish me, lemme just respect myself and be making my mouth in peace.

Hahaha, thank God you are the one advising yourself 🀣