You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #26 - "What Are Your Choices As A Nigerian?"View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in Speak Peace β’ 2 years ago This is where God lives π₯ π
I tell you.
Else, we would be like Russia and Ukraine
No mean say God no dey other places
ππ
Maybe na coz me sha one Japa
Coz work or no work
I can't bold point out one thing I enjoy in this country
π€£π€£π€£
Swears bro
God no dey Isreal e own land
Something way dey bible sef??
Which of the God?π
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
God of Elijah π
ππππ
God fit stay where corruption dey??
And are you saying God is not in other countries??
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
The statement enter my body π
Lol, i just ask you sha.i need answer πππ