Mad oooooo
Dem dy group us into people wey fit take bullet and people wey no fit😂
How you take Sabi say I dy use people dodge bullet sef🤣
You are viewing a single comment's thread from:
Mad oooooo
Dem dy group us into people wey fit take bullet and people wey no fit😂
How you take Sabi say I dy use people dodge bullet sef🤣
🤣🤣🤣
It's obvious, who go be Dr Sopulu if bullet touch you and you come die? 🤣🏃♀️
🙄🙄