Sort: Β 

Check well, nor be my bag the cat commot from 😏.

I dey no man's land, come there now oo, because like this no time again, e don expire before sef, na based on say you be my respected fellow πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
So you mean say na respected spot I dy enjoy like this

Yes oo, you gerrit, hehe

Joy wan kill me then

Abeg oo, tell Joy say make she leave you oo, wetin you do her? πŸ˜‚πŸ˜‚

You sefβ˜ΊοΈπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Ehn naw, she should free you oo πŸ˜‚