Person wey dy give answer Sabi way already
You no wan become whale but you be whale already... Imagine when you wan become whale Ziπππ
Person wey dy give answer Sabi way already
You no wan become whale but you be whale already... Imagine when you wan become whale Ziπππ
Whining don join this thing lidis so oo. Na Abdul-qudus say he wan be whale oo, me I never talk am because I know say I go be and I dey walk towards am small small
ππππππ
Finally, dem don let the cat out of the bag
Abeg where I dy come for the picture snapping
Check well, nor be my bag the cat commot from π.
I dey no man's land, come there now oo, because like this no time again, e don expire before sef, na based on say you be my respected fellow π
ππππ
So you mean say na respected spot I dy enjoy like this
Yes oo, you gerrit, hehe
Joy wan kill me then
Abeg oo, tell Joy say make she leave you oo, wetin you do her? ππ