Sort:  

Hahaha, na lie e nor go ever burst, e go just continue to dey big, hehe.

Private key con private key ni 😂😉

😂😂😂😂

Please oo, by the way, you have nor paid your tithe oo because I've not received anything from @merit.ahama 🤔 abi did Merit jakpa?

She didn't send your own?
I've paid everything in full

Ah! @merit.ahama come oo, sir Sam said he has paid his tithe oo, I'm yet to see mine

Hmmm
So @merit.ahama , you never pay her

Wahala oo 🤣🤣

You are owing me one fight

If I throwaway slap give you ehn
Na everything you dey believe 😏

Hahaha, I think say you say you nor wan dey do giveaway Again? Well, e be like say you don change your mind, abeg mama do giveaway na 🥵.
Better send your tithe over oo 😏

😳😳😳😳
If they had told me that you lie about me to people, I wouldn't have believed it.

But I dey see am with my korokoro eye... Life! 🥴

Na life be that 😂 😂 😂

Wait... U never receive am too?
E mean say Bank official don cease am oh

I didn't even do part payment sef... I chested everything once

If she's owing you... Hmmmmm, I don't know again oh

Nor be lie, Chester, please she better bring my own sharp sharp oo, just as you chested yours, she should do likewise please 😂

😂😂😂

Yes naw 😂😉

She should chest it back to you as well 😂

Not everything Sha, just my ten percent, hehehe

Mr Chester 😂 😂 😂

🙄🙄🙄

😂 😂 😂

Nor dey laugh me oo 😂😂

At all, I just dey smile you ni 😂 😂

Hahaha, it's the same thing 😂

It's the last part for me, hehehe 😂 😂 😂

😂😂😂
Just wanted to make sure the money goes to charity programs

Hmmm I understand you jare 😂 😂 😂 welfare director 😂

Someone finally understands me😂

You are welcome 😊

Thank me later 😂