You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace2 years ago

Opp, that is my in law, you no dey dull yourself and I like that spirit, we are similar in some ways I speak English, pigin Weller, Yoruba Weller Weller ahhhh even for dream self I dey yarn Yoruba...

If money dey who no go commot but I like spending my money on food😘😘😘😘😊👀🤫🤫🤫

Sort:  

Haha spending money on food na just the best 🥰

hehehehehhe my in law sabi good thing and i like am...afa make we jam for kenya