Ohhhh woow so my in-law is graduating today oyah na commot body no Join body if you join body you collect π€£π€£π€£π€£ππππππππ§ congratulations my in law abeg what do you want???
Tell Daddy
Ohhhh woow so my in-law is graduating today oyah na commot body no Join body if you join body you collect π€£π€£π€£π€£ππππππππ§ congratulations my in law abeg what do you want???
Tell Daddy
Inlaw my foot .mtchew πππ΅π΅π΅
ohhhhh na jealousy dey do you nkem, go and do graduation too lolz heheheh, jealousy dey do you
Abeg, how many times I go graduate πππ
Then if you don GRADUATE, no disturb us wey never graduate, you go collect oh nkem ππππ
Nooo
I deh by una side they ginger una ππ
Hehehehe π€£π€£π€£ lolz you are very correct π€π€
Haha, I nor sure oo, she don marry naw, why she go dey jealous you?
Then why she dey disturb me as I wan carry my in law commot πππ @nkemakonam89 be warned, stay away
Hahaha, daddy yo π€£π€£
Hehehehe you too mummy yoooo πππ
Hahaha, I nor be mummy oo, na you say you be daddy oo ππ
I am not jealous you know πππ
I don graduate before...I should be warming up for your matriculation π
Peeele, aunty graduant from Nigeria ππ€£π
Fox graduants from England
Lol
Yeah babe but I am back in Nigeria now for your birthday
π π π π .fox free me oo
Made in England..lolz
As in ehn. I wonder who he dey marry for the family because na only me and @dimmablogs nai be Merit sisters oo. @quduus1 who you dey marry? ππ€ͺ.
Na hope alone oh, @hopestylist ni oh, who know dimmna, I no sabi the name at allπππ€«π€«π€«
In fact none of us is available, you are already someone else and you know it, hehe.
Hehehehe π€£π€£π€£ see this one Shaπππππ
How is she sha? π€ͺ
Heheeh who isπ she??
Park your load oh ππ
I won't, hehehe.
Pack and goπππ
Hahaha na you be daddy to your in-law, nor be small thing you dey do oo ππ.
omo he no easy jhare, i jst get talent of double role jhare
Nor be lie, you are doing really well.
Hehehe you self you get am, chop knuckle πππ
Normally, hehehe ππΏ
You get level jhareπ€£π€£π₯°π₯°π₯°
Lolz. Happy new month Foxy, you fatherland is now officially 62 years old, hehehe. Please remember to prepare the food oo, we are coming over oo π€£π€£.
Hey big head, happy new month too, many more months to witness in good health and longitivity of life β€οΈβ€οΈβ€οΈ.
Daddy I want shawarma, ice cream, pizza, coke and small 50 HBD... I know it's not too much for you π₯ΊπβΊοΈ
who is this one abegi shift my sister, who no you...
this one dey yne cultist, yu wan collect???
π you no know say I be your sister-in-law π...
Commot body joor
You go soon collect, I no want sister in law oh,ππππ€£π€£
Ah
Who be the cultist abeg? π€ͺ. You better speak nicely to her oo, she is my sister oo π‘.
Hehehehe π€£π€£π€£, I be Jesus cultist, ahahahha se Una mean am???
No dey yne me ok
Nothing like that π€£π€£.
Yes oo, she is part of the family so you better learn to treat her nicely or you focus on yourself, hehe.
Hehehehe π€£π€£π€£ you dey threaten me hehehe π€£π€£, okay I will put it in mind lolz ππ€£π€£
Yes oo, it's a threat oo, no body mess with my family, hehehe.
I love you Sist, you be really my sister. @quduus1 na two sisters she get oo, so na in three places you go buy the things, lolz.
Ahahahaah π€£π€£π€£ kilode, na only one wife I wan Marry na, why threeπππ€£π€£π€£π€£ Wahala no dey finish for NIGERIA ohπππππ
So? If the wife when you wan marry get sisters you suppose to dey show them love so that them go dey support you well naw ππ.
Eheheh π€£π€£π€£ wow see good girl na, π€ͺπ€£π€ͺ na True talk but I be small boy maπ€£π€£π€ͺπ€ͺπ€ͺ
Oh you be small boy now abi? And you wan marry wife ππ
hehehehehe, i be small boy abeg i no sabi anything oh please oh
I love you too sissy π
π yesss... Abeg tell Foxy oo.
Don't worry about Foxy, he knows better now π.
Enough amount of Hive that will buy fried rice and turkey π₯Ί
I'm not asking for too much right?
Ohhhh I don't have cash oh, okay how will we do it oh???
Send me your palmpay account details ππ... Your own o and no other person's own ohπ€π€π€