You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Hehehehe see this one, disturbing NIGERIA, well I am independent Ifπ€«you are not oh, π€£π€£π€£
Hahaha
Independent quduus1 ππ
As in ehn ππ.
ohhhh we foxes get level and grade, if i tell you that i am in nairobi nkoπππππ
Hahaha πππ
Abeg shift
Abeg shift come my π πππ we need soup π€π€£π€£
Mr soup π²π²π
Yeah love π―β€οΈβ€οΈ
We nor go disturb Nigeria before, nor be fatherland them call am ππ.
ohhhh your fatherland see this one lolx, your money dey weytin dey use build nigeria pillar????
you this girl sha
Yes na, so you don't even know, well... That's not a problem at all, now you know sha ππ.
Ahhh see this one Sha, they go flog you for your father land he go shock you πππ
I pray, not when I have you around π€ͺ.
Ohhh yeah now you are talking, you are confused human being oh πππ this moment you don't want me, this moment you don't want me to goπ€π€π€π€
Hahaha, why won't I be confused when you are confused yourself, lolz ππ.