Who is this one bayi, which location oh, me wey be say I go just dey house you dey call me abeg no try am oh, my doctor talk say make I no dey do anything celebration till next year so I must listen
You are viewing a single comment's thread from:
Who is this one bayi, which location oh, me wey be say I go just dey house you dey call me abeg no try am oh, my doctor talk say make I no dey do anything celebration till next year so I must listen
No way, Che it's you that say you can cook bayi, better tell that your doctor that it's a matter of life and death oo, we need to chop oo. Or do you want hungry to kill me? 😭.
ohhh ehn becox na you i fit reconsider bring you come kenya, you go follow me???
i no dey naija and i want to go enjoy myself in kenya abeg, away from @nkemakonam89 and @merit.ahama hehehehehe
Hahaha, no problem I will come just send me the location and the exact address, I will be there soon 😂😂.
Hehehe 🤣🤣 come to Nairobi Beach with bikini oh,🤣🤣🤣😁😁😁🧏🧏😂😂
Hahaha, wait, is Kenya in Nairobi or Nairobi in Kenya? 😂😂
Heheeh see this old woman 😁😁🤣, Nairobi is in Kenya lolx😁😁😁😁😁😁😁
Oh!! I never knew, thank you for the update 😅😁
Look at this wan 👁️👁️👁️
It's now Kenya? No more England 😉😂😂
Confused fox 🦊
Lolz
eheheeheh see this woman no confuse me oh