Awnnnnn π₯Ίπ₯Ίπ₯Ί rich temmy. You are using Samsung lolz π...
I want to be like you dear lolz ππ€£
You are viewing a single comment's thread from:
Awnnnnn π₯Ίπ₯Ίπ₯Ί rich temmy. You are using Samsung lolz π...
I want to be like you dear lolz ππ€£
π€£π€£π€£ you want to start vawulence with me π€£π€£π€£ you wey be odogwu, na your footstep i dey follow na, I cut cap for you o π§’
Ahhhhh you never see better odogwu ππ lolz ππ€£π€£π€£...I dey with you temmy lolz ππ€£ you dey use Samsung I dey use TECNO SPARK 8 lolz ππ€£π€£ oppression lol
Odogwu no dey brag na π€£π€£π€£ na low key package dem dey run πππ
Ahhhh the last person wey follow me talk this dey comma I flog am enter coma lol π€£π€£π€£π€£ no dey whine me oh..
Na to break your hand remain π π π
πππβ‘