Ahhhhh you never see better odogwu ππ lolz ππ€£π€£π€£...I dey with you temmy lolz ππ€£ you dey use Samsung I dey use TECNO SPARK 8 lolz ππ€£π€£ oppression lol
You are viewing a single comment's thread from:
Ahhhhh you never see better odogwu ππ lolz ππ€£π€£π€£...I dey with you temmy lolz ππ€£ you dey use Samsung I dey use TECNO SPARK 8 lolz ππ€£π€£ oppression lol
Odogwu no dey brag na π€£π€£π€£ na low key package dem dey run πππ
Ahhhh the last person wey follow me talk this dey comma I flog am enter coma lol π€£π€£π€£π€£ no dey whine me oh..
Na to break your hand remain π π π
πππβ‘