Damn I am hooked, I don't really know much about this lolz 😂🤣🤣...
I guess I will pass this week too...
Enjoy famz...
I will learn in the background..
I have little knowledge of everything...
You are viewing a single comment's thread from:
Damn I am hooked, I don't really know much about this lolz 😂🤣🤣...
I guess I will pass this week too...
Enjoy famz...
I will learn in the background..
I have little knowledge of everything...
You better come and show us way, they have given you chance to show more than one person way 🙂
Hehehehe nooo lol 🤣🤣🤣
Yes oooooo
Abegi shift 🤨 lol 🤣
Abi o, we wey wan learn plenty
Nor be lie 😁
Iffa hear, you wey be say na knowledge overdose
Why this blasphemy upon me? 😢
Na truth jo
You sef know. Thank you jare 👍
Blasphemy ke? Make person no say the truth again 😳 shuuu
Na blasphemy joor, how e take be truth 😩
Abi na lol 🤣🤣
Heheheh Lol 😂😂
Lolz 😂🤣🤣🤣 abi lolz 😂
You sef follow join
Share some knowledge
👁️👁️👁️
I jump and pass this topic as well
Merit, Dont zip ur mouth..teach us more biko 😂
I dey come, the draft wey I wan write don too dey long 🥲
Hummn…
A whole you? Adonbelivit🤔😐
Ahhh see this one lolz 😂
Shuuu a whole you 😳 Oga share us some knowledge make we the small shildren gain something
Who
You na
Hahaha 😂😂
I don pass am since yesterday
The topic is not a joke 🤣
Hehehe lol 🤣🤣🤣 we plenty lolz 😂🤣🤣 Sam wan kill us
Hahaha 😂😂
Some days are like that ☺️