You and this SHARWAMA Sha, I am sure shawarma go dey your list for wedding stuffs ππ€π€π€ποΈποΈπ§π§
You are viewing a single comment's thread from:
You and this SHARWAMA Sha, I am sure shawarma go dey your list for wedding stuffs ππ€π€π€ποΈποΈπ§π§
Hahaha
I no even Sabi sharwama den
Na Lagos peeps tot me about sharwama π€¦π€¦
Hehehehe see this one, you no Sabi better thingπ€π€πππ
Go and chill abeg
I Sabi many things, I can teach you sef if you gree ππ
I no wan learn again