Sort:  

Come back with sharwama plz

You and this SHARWAMA Sha, I am sure shawarma go dey your list for wedding stuffs 😂🤔🤝🤝👁️👁️🧏🧏

Hahaha
I no even Sabi sharwama den
Na Lagos peeps tot me about sharwama 🤦🤦

Hehehehe see this one, you no Sabi better thing🤭🤭😋😄😄

Go and chill abeg
I Sabi many things, I can teach you sef if you gree 😂💁

I no wan learn again

See this one, abeg shift, who wan miss you before? 🙂

Hehehe, say the truth say you no go miss me if I decide to take a leave on hive???

I will miss you of course but I'm sure I can manage 🤣🤣

I did not say you will not manage aunty hope lolz 😂😂🤣

I know you didn't say that and that is why I'm telling you 😅🤣🤣

heheheh pele oh, miss i did not say anything lolx hehehe

I hear you oo, I rest my case 😅

You go miss me tire😂🤣🤣🤣

I go miss you but I nor go tire 😏.

Hehehehe lolz, the point is that you will miss me heheeh 😂😂😂

Yes, that is true 😏

Hehehehe so end of discussion 🙄😁😁😁😁