You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #34 - "Hobbies"

in Speak Peace3 years ago (edited)

All of una just like to dey hear music, oga oh, I love music but not all the time but movies is sure one of my hobbies, I no you u go Sabi better things..

Hope say you put cooking for your hobbies Sha🤸 because I no say na kitchen you dey always spend most of day hehehehehe no be me talk am oh🤸🤸🏃🏃🏃🏃🏃

Sort:  

🤩🤩🤩🤩🤩🤩

This guy is after my life 😅😅😅

Let me breathe well qud

Taaah so Yu no put cooking ahahahaah ...see you denying your hobby ahahaha🤣🤣🤣💖💖💖

Fox free me small 🤩🤩

Ahhhhh okay oh😂😂🤣🤣