WOW my oga i give you hundred ohhh, I also love cooking a lot, I think if we dey live for the same house we go dey close Weller and we go dey chop and chop even with competition self....
Omo your roommate go enjoy you for school aswear...good one brother ❤️❤️❤️❤️
Na so oooo. The chopping thing be the best out of all.
Aswear, I fey chop like crazy, as Dem dey cook for house I don dey drink garri before food done ahhh he no easy to be a foodie 😂 and I love am aswear my gee we gada dey oh
Your own kind of foodie is classical. I no dey compete with you oo. You nah boss.
Lolz, hehehehehe you dey fear 🤣🤣🤸🤸..I dey chop Weller oh I fit chop 1 derika of rice remaining small oh...naso he sure for me oh
Ah!!! Your own don pass chopper ooo. You are a choppie.
Hehehehe 🤣🤣🤣🤣
Respect