Sort: Β 

I swear πŸ˜‚ this sufferness too much i beg πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ I no suffer oh lolz I am I just broke lol 🀣🀣🀣

Toorrr sorry o broke nigga πŸ‘

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚ we gada broke lolz πŸ˜‚πŸ€£

How you take know πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ na the only thing wey we get in common be that lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

🀣🀣🀣 God when 🀣🀣🀣

Person wey broke they suffer LoLs πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚ noo lolz πŸ˜‚πŸ€£

People wey dey suffer too dey outside country na.

Sufferness no begin and end with Nigeria πŸ˜‚

I dey tell you LoLs

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

πŸ˜‚ make person just japa for better dealings

You get the point dear

Any opportunity like this πŸ›©

You don't want to be fellow Nigeria again. Hehehe πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ who NIGERIA help lolz πŸ˜‚πŸ€£

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ you go dey laff for real life Weller too oh lolz πŸ˜‚πŸ˜‚

Abi now 🀣 na wetin the troubles of this world need na

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ okay na stay happy my dear 😊 but no over do am. Collect chord for neck lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I no wan collect o 🀣🀣