Ahahahaah π€£π€£π€£ kilode, na only one wife I wan Marry na, why threeπππ€£π€£π€£π€£ Wahala no dey finish for NIGERIA ohπππππ
You are viewing a single comment's thread from:
Ahahahaah π€£π€£π€£ kilode, na only one wife I wan Marry na, why threeπππ€£π€£π€£π€£ Wahala no dey finish for NIGERIA ohπππππ
So? If the wife when you wan marry get sisters you suppose to dey show them love so that them go dey support you well naw ππ.
Eheheh π€£π€£π€£ wow see good girl na, π€ͺπ€£π€ͺ na True talk but I be small boy maπ€£π€£π€ͺπ€ͺπ€ͺ
Oh you be small boy now abi? And you wan marry wife ππ
hehehehehe, i be small boy abeg i no sabi anything oh please oh
No wahala oo, better be small boy and not try to dey ask me out again!
Hehehehe for you I am a man, for the others I am a boy lolz ππ€£π€£
Hahaha, that's funny Foxy but hey! I won't fall for your schemes, hehe.