Sort:  

Hahaha, no problem then 😅😅

Mtchew 😏😏

Abi na, me sef I tire, lolz. Go jhur, na me you dey hiss for, better nor bring that leg come at all you Foxy, I nor want am😂🙄.

Lolz 😂🤣 you wey be say you dey fuck up and they settle am lolz 😂🤣🤣

Hahaha, how I take dey fuck up? Abeg leave me to fuck up oo, just correct me jhur, and stop complaining 😒.

Hmmmm well if it's that one lolz 😂🤣🤣 you know I am bad at it lolz 🤝 I am okay with it and with time it magically dissappears lol 🤣🤣 so we are Cool xd

Hmm, it's not really okay that way sha but if you are okay with it, then I can cope with it.