Sort: Β 

Of course, I'm in for that, hehe

Lolz πŸ˜‚ you are always in for it lolz 🀝🀣 you better dey careful lolz πŸ˜‚πŸ€£

Hahaha, of course I dey thread careful because I don't want to be a scapegoat, lolz

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ make them no use rope tie u lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ dey very careful lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Hahaha, that rope neva baff oo, no no e neva baff at all. As you see me for here so I look like who dey fear rope? Abeg make you and the rope shift oo if ona nor wan end up for ona sef 🀨.

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ ahhh see hope using pigin oppress me, you have discovered a way to make spend time on comments lolz πŸ˜‚πŸ€£ while you burst me messages lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£...

Well take care oh lolz small small oh lolz

Hahaha, see you, are you not a Nigerian, why you nor go come Sabi understand pidgin fast fast, I dey even dey plan to dey abbreviate am, nai mean say you go just cry be that oo, hehe. Nor worry I go give you time to find your way around the pidgin them βœŒοΈβœŒοΈπŸ€—βœŒοΈ.