Sort: Β 

Yes, they are

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ and Omo this thing dey tire person lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Of course, nothing good comes easy, hehe

Lol 🀣🀣🀣 this one won kill person lol 🀣🀣🀣

Hahaha, eya doh, you try oo, hmm, keep it up dear.

Lol 🀣🀣🀣 Peele motivational speaker lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

As in ehn, abeg thank you jhare, you too dey greet person sef, you are too kind, lolz. If I nor be motivational speaker wetin I gain, lolz. It's fun to be able to say one rubbish and somebody will feel encouraged and strengthen, lolz.