You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Eheheh 🤣🤣🤣 wow see good girl na, 🤪🤣🤪 na True talk but I be small boy ma🤣🤣🤪🤪🤪
Oh you be small boy now abi? And you wan marry wife 😂😂
hehehehehe, i be small boy abeg i no sabi anything oh please oh
No wahala oo, better be small boy and not try to dey ask me out again!
Hehehehe for you I am a man, for the others I am a boy lolz 😂🤣🤣
Hahaha, that's funny Foxy but hey! I won't fall for your schemes, hehe.
heheh, that is y i love you too babe
Lolz 😂😂😂