You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"

in Speak Peace2 years ago

Ahhhhh odogwu you bad oh lol 🤣🤣🤣🤣, ahhhh you na foodie pass me lols hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣 you don born ???? Ahhh I no noo I think say you be single Sha ahhhhh fuck up lol 🤣🤣🤣🤣...

Well we Nigerians don't have any allergies lol 🤣🤣 we too like food lol 🤣🤣🤣 and i can see you have a large appetite lol 🤣🤣🤣🤣

Rice is a general food for all NIGERIANs lol hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣

Sort:  

Before nko? 😂😂
Taken a long time ago, hehe 4😁hehe

I talk am na, allergy kwa, na ajebo go form allergy

Now way rice don cost laidis🤔 wetin we go do now?

Ahhhh we go turn farmers lol hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣 we need to continue eating rice now lol 🤣🤣 if I no chop am one day I fit dey coma lol 🤣🤣

See them here🤣🤣, na una type dey make rice dey cost

Lolz 😂🤣🤣 Pele no be your own type na lolz 😂🤣🤣

😉😉

Lol 🤣🤣🤣🤣 which kind eye be this, them no punch you abi

Who fit dare😜😜

Some dey form babe

True talk O

Some Nigerians have allergies oo
Go to hospitals and see plenty patients

Ahhhh lol 🤣🤣🤣 I never see one for my location Lol 😂😂😂

Search well

Lolz 😂🤣 na you Sabi lolz 😂🤣

Ajebo kids 🤣🤣🤣🤣

Hahaha 😂😂😂