You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago who is this one abegi shift my sister, who no you... this one dey yne cultist, yu wan collect???
😂 you no know say I be your sister-in-law 🙄...
Commot body joor
You go soon collect, I no want sister in law oh,😁😁😁🤣🤣
Ah
Who be the cultist abeg? 🤪. You better speak nicely to her oo, she is my sister oo 😡.
Hehehehe 🤣🤣🤣, I be Jesus cultist, ahahahha se Una mean am???
No dey yne me ok
Nothing like that 🤣🤣.
Yes oo, she is part of the family so you better learn to treat her nicely or you focus on yourself, hehe.
Hehehehe 🤣🤣🤣 you dey threaten me hehehe 🤣🤣, okay I will put it in mind lolz 😂🤣🤣
Yes oo, it's a threat oo, no body mess with my family, hehehe.
hehehehe, pele oh, mrs family, me wey i no get family abi lolx see this old woman heheheh
You get family na, but I dey talk of my own 😅😂