You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #34 - "Hobbies"

in Speak Peace2 years ago

Taaaaaahhhh why dinma🤣🤣🤣 you sing and dance behind closed doors ahhhhhh🤣🤣🤣🤣, something I do anytime and anywhere, you are a shy shy🤣🤣🤣🤣🤣...

Omo na why you dey fresh be This abi🤣🤣🤣, na all this hobbies dey make you fresh..oya na no yawa...

I love your hobbies so much and why you no put cooking for your hobby?? Abi you no sabi cook ni😏🤣🤣🤣🤸🤸🤸🤸🤸

Sort:  

I said it, come and teach me how to dance oo 😁😁.

You are welcome oh, my house address dey very close 😂😂🤣🤣🤣

Hmm, is like I will not come again oo, I just received future warning that it's vawulence dance that you want to teach me and I do not want to learn that kind dance 😁😁.

😂 I trust you, for me na shyness dey worry me 😂😩.

Be whinnying me there qud 😏😂

Thanks dear 😊... Lol I cook well oo but I would say eating food is more of my hobby 😅

Taaaaahhh foodie 😂😂😂 we be the same for food also 😎😎😎

For life! 😋✌️