You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #34 - "Hobbies"

in Speak Peace β€’ 2 years ago (edited)

Omo my pigin no go like this oh, I no sabi yarn pigin like this, ahhh this one full book yaapa, I give you πŸ’―πŸ’―πŸ’―πŸ‘ˆ ahhhh you na boss for here oh...

Abeg you no grow up for here abi??? Your pigin dope dieπŸ’―πŸ’―πŸ’―βœ…βœ…β€οΈβ€οΈβ€οΈ

Sort: Β 

Padi e, me just de learn to yarn am oo I still be embryo for where others de..
Tanku for you the gbedu wey you bring come, you head de horn like lantern.

wahala be like bicycle o, se as you dey follow me dey yarn all this big big pigin omo you get level oh...

My padi!! No be so o, I just de like Dele, you na confirm guy.. Chop small noku

Better go and learn am

You wet be all rounder πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸƒπŸƒπŸƒ

All rounder bawoπŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ