You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Lol π€£π€£π€£ anything wey white Lol ππππ I go chop am with any soup lol π€£π€£
Na rich men deh select food, we shall get there soon, but as we still deh hustle make we deh banter our fufu now.
U no go party today??
Heheh which party be that oh???
Tell me more lol π€£
I deh ask u ni
Party no dey oh
Okay , call that sweet babe then make u forget blogging for today
Lol π€£π€£π€£π€£ I go write oh, even na na he finest being for the world lolz π
So u go write and u no go chill abi , shey u no deh ever feel to be pampered or make them rub ur head ni