I'm just here to learn from my fellow
Hivers, so I'll be in the comments today . Been minute @sam.hangout, how have you been?
You are viewing a single comment's thread from:
I'm just here to learn from my fellow
Hivers, so I'll be in the comments today . Been minute @sam.hangout, how have you been?
Haha when I dey expect to learn from you, you turn table? Why? 🥲
@merit.ahama 🤣🤣🤣🤣 make unna no do na .I deyy want learn from you
😂😂😂
Let's learn from @omosefe together, I'm that generous 😊
Ohhh right..m with my jotter .
Thank you 😊😊😊
Nice one, you're smart!
🤣🤣🤣🤣🤣💃
Toorrr you say am, no be only me dey await you sef
🤣🤣🤣🤣abi
Tell her
She just dey run 😅
🤣🤣🤣🤣
@merit. ahama, lol 😆 abeg o. Na me wan learn from you.
🥲🥲🥲
When I was looking up to you, na wa o
@merit.ahama you say??😄
I say I was looking up to you 🥴
Let's just hope by the time we read this comment to the end, she go don post 🤗
@temmylade Let's hope together o 😉
Na hoping mood we still dey o 😂
Madam am wait to tap from your anointing biko, share some knowledge 😊
Keep waiting ehn, very soon 😂
I still dey wait, make person leg no start to dey ache now
Just keep waiting with faith
Who leg pain help 😁
Haaa it is God that know the number of your house 😂
Sha answer me, make we no start vawulence o 😂
Abeg start the vawulence, I wake for the left side of my bed this morning 😑
You wey be grandma for hive
Don't let me descend on you oo 😂😂
Please descend, it's your waist that will break not mine 🏃♀️🏃♀️
Be like say I go follow the queue o
@temmylade Come one come all, the queue no dey too much
Hahaha 😂😂
Everyone learning? Wahala 😂
@nkemakonam89 leave me o😅😅😅
Noooo 😂