You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace2 years ago

Are you a traveler or do you prefer staying at home all the time

Omo, make I no lie, I no be traveler oo.. I like to dey stay my house, dey stay for my lane.
I like to dey rest.... Dey chop better food, cross leg for chair with my shorts dey chop better food wey go make me sweat from back of my head,.. @ksam fit relate🥲😄🤲...

Jokes apart, "I'm not a traveler.. I prefer staying at home all the time"

What language can you speak or what language will you want to learn.

I can speak English and Yoruba very well.
I fit hit my chest three times for that one.💯

The language I'll love to learn is "Hausa"...Omo I just like that language.

Oh, I forgot to add something!
"I dey speak in tongues too"😂😂💔

Happy weekend once more my people.

Sort:  

E clear say you nor like to dey travel, you just want to sit down and be taken care of, lolz, you na Rema na 😁😁.

Oh wow! I'm yealous of you oo, keep it up with the speaking in tongue 🚶‍♀️🚶‍♀️🚶‍♀️.

Happy weekend to you too dear. It's really nice to see that you responded to this weekend topic 🥰.

I like to dey stay my house, dey stay for my lane.
I like to dey rest.... Dey chop better food, cross leg for chair with my shorts dey chop better food wey go make me sweat from back of my head

Someone give this man a chilled zobo! Ahh, you correct! Abeg chop knocku 👊 We dey together 😂😌

Wow English, Yoruba and tongues... Mad! Very nice 😁