Thanks chief!I dey really honoured oo to be invited by @stefanovah ....
But she don shenk me as she no wan gree way bill stew wey dey garnished with iru (locust beans) gimme.I be think say my sure mama @hopestylist sef na im invite me🥲
Happy weekend my people ooo.
Where the location tomorrow as Nigeria dey enter 62...🇳🇬
So sorry dear, I did not forget, it's just that I don't want to disturb you too much. I'm happy you could join us this weekend 😊.
It's fun to be here joor.
See wetin I don dey miss
I'm happy you are here now sha ☺️.
I'm going to celebrate in church...... I don't know why Nigeria no dey FIFA 😏, it's like I'll play PES instead
Lolz 🤣🤣, hope you enjoyed yourself?