Sort:  

Very unique indeed... Be like hive go turn green and white tomorrow 😂🥳💚🤍💚

Happy weekend to you ma ❤️

Hahaha
That hive just dey dip anyhow oo, HBD sef follow the guy dey dip too
As tomorrow be naija independence, make we hope say hive go green tomorrow 💚🍏💚💚💚

na yu cause am oh, hive and hbd dey fear you guys lolz

Abeg talk to that guy
We need it to be green 💚🍏 again 😂

see this old woman ohhh abeg shift jo

Omo... We dey hope oo 🤞

Ah!! You wanted to take us out, why did hive do us like this naw 😭😭.

😂😂😂😂😂
Stop blaming my hive oo
Lol

Hahaha, no problem, I'm so sorry for blaming my beloved hive for a scam 😂🚶‍♀️🚶‍♀️.

Omo i pray that too oo
Greens tommorow we pray

Yesoooo
Let everything be green 💚🍏

Make Nigeria no use their trouble stop am o

Yesoo
Happy independence my dear

Nothing to independent here oo

How hive go turn green white green tomorrow ahahahaah 🤣🤣🤣 see this Young old woman hehehehe 🤣🤣🤣

Foxy leave me oo 😂😂

E go sha green!

weytin do u dimm, which green abeg shift jo..

Only green we want
Not red

heheheheh you no want white red white lolx see you hehehe

Let's just assume white means good Thing too
Na why dem dey use am for wedding 😜

Hehehe 🤣🤣🤣 see this one oh, 🙄🤣😋😂

Yes ooo
Even men no dey use black as suit again
White is meant for Joy

I almost forget say yesterday na independence sef, many people nor care 😬.

🤣🤣🤣🤣how many Nigerians dey hive wano

Ah Nigerians dey na... Anyhow e be, everybody go sha know

I know sau we dey sha
But i no sure say we reach 5k Nigerians for hive

Well in my country our independence day is next month, I dnt know where you guys are because I am not from here...

😂😂😂😂
This guy has switched country
Abeg tell me how to switch small 😂

ohhhhh i am in kenya, nairobi to be precise with some brunnettes

see this one you dont know anything lolx

Just last day of the month
Nothing this country is celebrating