You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #42 - "Android phones or IPhones"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace • 2 years ago Today, I feel like observing so I can learn from Oga them🤔🤔
As per Oga Madamme wey you be na
I no be anything oo 😂
Just one human being like that
Lol
Na wetin humility be be that..
You done do am well..
Awwwwwn 🥰
Thanks for the word
Word of humility..
This awnn dey make me blush