Sort:  

I dey here. Club ke

Ahaha
Here nah another club oooo.

DJ, blast the turn table.

Lol we no get DJ here

Ahaha.
DJ go show now!!

I wish I see club go but money wey nor dey nor gree me comot from house 🥲😂

Ahaha.
You weu dey cash out every weekend. Wetin make we come talk?

Talk something else 🤣🤣

Ok.
Make we talk about how to get curator attracted to your post?

Okay, I dey come with full guide 😁

I don wait tire.
Abi you go choir rehearsal? 😉

Lol no o
I still dey work on am 😂

Club shuu 😳 for this long January 😂

Who off light?! 😂

Light still dey nah.

Abi o

How is Sunday going with you?

Stressful 😪

Why?
You went to work today?

Or you have been washing all day.

Yours?

Fine.
Closed church early enough to have some rest before going for a walk in the evening

Light still dey o, where you see light off 😂

I tell you. Guys dey club ooo. Things dey happen Nah.

Sure, things dey happen o but for my own side laidis this January too long. E come be like say na 3 months dey inside am 😂 so person needs to spend wisely

Na so. No be now the spending start.If January be like three months for you, then you don over spend for December.

Haaa over spending spend gan paa paa

I see.
Lessons learned.
Next time, be more prudent with your finance.

Have always been very careful with spending but had to cover up some lapses.

Nawa ooooo
For this January 😂

January ké
People dey enter well nah

Nawa ooooo
From Christmas season down to January club... Them no get family?

Family and club nah two different things ooo.

Lol... I Sabi but all of them na expenses

Na oooo
And this time around,
Nah to keep enough money make sense pass.