You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #38 - "Paradigm Shift"View the full contextView the direct parentmrenglish (69)in Speak Peace • 3 years ago 0mg!!! I do mistake write English for where my obodo nails people full grand berekete.
🤣🤣🤣🤣
Please try to correct your mistake quick before person like me stop by again
Head dey burn 😂😂
@merit.ahama Bia, you came to look for trouble today ba?
😂😂😂😂
Only troublemakers recognize themselves
Hope you're doing well in your trouble area too 😁🤣
@merit.ahama no cast me na🤣🤣🤣
Ahhhh you wan leave me for street Efe 😂 I nor gree o
I don comot o🤣🤣🤣🤣
Comot go where?
Commot go where? 🙄🙄
Hahaha, abeg wetin be the name of the street, I dey come, you sha not be alone 😁😁.

You wan lost be that
The street nor get name 🥲
You've already been casted my dear...wait! Which kind oyibo I speak just now? 🤪.
Hahaha yes oo 😂😂, we recognize ourselves, hehe.
What's up? 😎😎.
Nice one
Another trouble maker 😏
Yes oo, ah! Why is you face like garri that them soak? 🏃♀️🏃♀️🏃♀️
Hahaha, you guys should not worry at all, I'm here now

Ah!! Abeg them nor dey mistake this kind of mistake oo, it's the Mrenglish in you that came that's why, hehe.
Ahaahaha. I don hear. E no go happen again.
Okay, I trust you 😆😆.
🤣😂😅
😁😁