Sort: Β 

No be lie my gee.

But we pray for God to keep us and help us earn from our dream 😊

Na the prayers be the Koko ooo make God help us

Amen brother

You Sabi

Abi na weytin you get apart from prayers lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

LoLs πŸ˜‚ answer even the prayers sometimes looks like curse πŸ˜‚

Ahhhh my oga I no know no that one oh lolz I am not joining you Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ you go collect chord lolz πŸ˜‚πŸ€£

That's just the prayer oo, we pray so.

We pray and we pray and fast lolz πŸ˜‚

Lolz, abi na, hehe

Abi na no playing my dear

Not at all, no time for that one, hehehe

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ playing no my dictionary from Friday to Monday lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

This life no balance aswear 🀫🀫🀫

Hahaha, you are 99% correct, don't ask me were the one is because I don't know 😁

LoLs πŸ˜‚

Yes oo

Why you dey laff now I no understand lol 🀣🀣🀣

Let me laugh oo πŸ˜‚

Ahhh them go wipe you chord for neck lolz πŸ˜‚πŸ€£

Lols πŸ˜‚

Ahhh I pity u lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Hmmmmm I will move past this one lolz πŸ˜‚

Actually you didn't, lolz πŸ˜‚πŸ˜‚

Ahhhh I did but you brought me here Lol πŸ˜‚

Exactly what I'm saying, hehe

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ yeah because you like to look for trouble πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Hahaha, it's you that is teaching me naw

If life no change am country go change am for you my brother lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

LoLs πŸ˜‚ only the privilege people they enjoy

Aswear lolz πŸ˜‚πŸ€£ if I dey come next life, I dey come as a white man lolz πŸ˜‚πŸ€£ for USA lol 🀣🀣

I swear πŸ˜‚ this sufferness too much i beg πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ I no suffer oh lolz I am I just broke lol 🀣🀣🀣

Toorrr sorry o broke nigga πŸ‘

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚ we gada broke lolz πŸ˜‚πŸ€£

Person wey broke they suffer LoLs πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚ noo lolz πŸ˜‚πŸ€£

People wey dey suffer too dey outside country na.

Sufferness no begin and end with Nigeria πŸ˜‚

I dey tell you LoLs

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

πŸ˜‚ make person just japa for better dealings

You don't want to be fellow Nigeria again. Hehehe πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ who NIGERIA help lolz πŸ˜‚πŸ€£

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ you go dey laff for real life Weller too oh lolz πŸ˜‚πŸ˜‚

Confirm πŸ‘Œ may God make it easy for us all

Amen oo